Read, copy, and download the Common Person lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Common Person by Burna Boy from the album Love, Damini. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:30.42. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Common Person]
[ar:Burna Boy]
[al:Love, Damini]
[lang:English]
[length:03:30.42]
[by:Jun]
[re:LRCFind.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:00.86](Bong), (Bong killa)
[00:20.86]Na me wey dey clean una house, Na me wey dey wash una car, Na me wey dey cook ununu
[00:30.49]Na me wey dey wash una cloth, Na me wey dey work for your shop, Na me wey dey hawk ununu
[00:40.58]I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[00:50.24]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:20.14]I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[01:30.03]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[01:39.36]Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
[01:42.99]Fit no do me jo, Mm, balanso, Even as things no dey go my way
[01:51.88]Even in days where no get nothing at all, Mm, balanso
[01:59.62]Na me wey dey drive your bus, Na me wey drive your keke, Mm, balanso
[02:09.39]Na me wey dey run around, Na me do the job, Mm, balanso
[02:39.10]I be common person, but my happiness, oh, still be my own
[02:49.24]Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[02:56.06]LRCFind.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Common Person by Burna Boy
1. Who is the singer of "Common Person" song?
⇒ Burna Boy has sung the song "Common Person".
2. Which album is the "Common Person" song from?
⇒ The song "Common Person" is from the album Love, Damini.
3. In which language is the "Common Person" song composed?
⇒ The song "Common Person" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Common Person" song?
⇒ The official duration of "Common Person" is 03:30.42.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Burna Boy - Common Person