Read, copy, and download the Collateral Damage lyrics LRC file, which provides synchronized music subtitles for the song Collateral Damage by Burna Boy from the album N/A. Our LRC file is created using the free "LRC File Maker" tool and matches the official length of the song, which is 03:17.62. Additionally, you can download the lyrics in TXT (.txt), SRT (.srt), and PDF (.pdf) formats.
[ti:Collateral Damage]
[ar:Burna Boy]
[lang:English]
[length:03:17.62]
[by:Jun]
[re:LRCFind.com]
[ve:v0.0.5]
[00:00.00]
[00:17.87]Oya dey there ooo
[00:19.85]Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[00:21.96]And governor go dey chop (Dey there oo)
[00:24.36]And president go dey chop (That guy dey there)
[00:26.35]When dey say make we jump
[00:27.86]We go jump (Dey there oo)
[00:29.02]Ambassador go dey chop (Dem dey there oo)
[00:31.09]And president go dey chop (Dem dey there oo)
[00:33.63]And governor go dey chop (Dey too)
[00:35.65]When they say make we jump
[00:37.65]We go jump
[00:38.38]No be for here wey dem born Jesus
[00:42.13]Ehh ehhh
[00:43.12]My country problem e pass Jesus
[00:46.44]Oh no-no o
[00:47.40]Because na we be our own problem
[00:51.08]Ehh ehh
[00:52.40]Na who go come reason well, well-well-well
[00:55.62]Oya dey there oo
[00:57.23]Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[00:59.22]And governor go dey chop (Dem there oo)
[01:02.01]And president go dey chop (That guy dey there oo)
[01:04.00]When they say make we jump (O dey there oo)
[01:05.11]We go jump (O dey there oo)
[01:06.54]Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[01:08.37]Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[01:11.15]Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[01:13.22]And governor go dey chop
[01:14.82]Na who, na who dey here?
[01:17.50]Money dey here
[01:19.20]The thief-thief come major
[01:21.20]And if suffer come dey here
[01:23.23]Suffer yakpa mutukum
[01:24.86]Dogudum, wey dey people sukum
[01:27.36]Dogudum, money e lo wan dum, dogudum
[01:30.39]Suffer yakpa mutukum, dogudum
[01:32.90]Dem go dogum you well well
[01:34.98]And dem dey laugh you well well
[01:37.28]And dem they see as e dey shele
[01:40.30]As dem dey flexure well well
[01:41.63]Yeah yeah yeah yeah yeah o
[01:44.33]My people suffer well well
[01:46.84]Police dey slap your head well well
[01:49.17]Hungry go waya dem well well
[01:51.15]Welle welle welle welle welle well
[01:52.29]Oya dey there oo
[01:53.48]Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[01:55.93]And governor go dey chop (Dem there oo)
[01:58.26]And president go dey chop (That guy dey there oo)
[02:00.10]When they say make we jump (O dey there oo)
[02:02.87]We go jump (O dey there oo)
[02:04.18]Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[02:05.11]Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[02:07.67]Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[02:10.00]And governor go dey chop
[02:11.45]My people self dey fear too much
[02:16.44]We fear the thing we no see
[02:21.05]One day, all of us go die
[02:25.87]We always get reason to fear
[02:29.47]Fight for your right o
[02:30.94]You go dey fear
[02:32.07]Police go slap you
[02:33.37]You go dey fear
[02:34.48]Fight for your pikin dem
[02:35.53]You go dey fear
[02:36.63]You go dey fear, fear, fear
[02:38.98]Oya dey there oo
[02:41.36]Ambassador go dey chop (Dey there oo)
[02:42.92]And governor go dey chop (Dem there oo)
[02:45.07]And president go dey chop (That guy dey there oo)
[02:47.42]When they say make we jump (O dey there oo)
[02:49.86]We go jump (O dey there oo)
[02:50.90]Some people go somersault (Dem dey there ooo)
[02:52.07]Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
[02:54.63]Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
[02:57.06]And governor go dey chop (Oya dey there o)
[02:59.36]Dey there o
[03:00.41]Dey there o
[03:02.89]Dey there o
[03:05.23]Dey there o
[03:07.88]LRCFind.Com
This LRC file may not match your music if the duration is not the same. Click Edit below and simply apply an offset (+0.10 sec, -0.10 sec, etc.)
You May Listen Collateral Damage by Burna Boy
1. Who is the singer of "Collateral Damage" song?
⇒ Burna Boy has sung the song "Collateral Damage".
2. Which album is the "Collateral Damage" song from?
⇒ The song "Collateral Damage" is from the album N/A.
3. In which language is the "Collateral Damage" song composed?
⇒ The song "Collateral Damage" is composed in the English language.
4. What is the official duration of the "Collateral Damage" song?
⇒ The official duration of "Collateral Damage" is 03:17.62.
5. Can I reupload this LRC file on the internet?
⇒ Sorry, you are not allowed to reupload this LRC file on the internet without permission. This is only for your personal use.
6. Does this LRC file perfectly match the official song?
⇒ Yes, it does most of the time, but sometimes you may need to apply an offset using our tool, LRC File Maker (e.g., +10 or -10).
Burna Boy - Collateral Damage